SlyHits.com

HOME | GOSPEL | AMERICAN | NIGERIAN | NEWS | HIGHLIFE | REGGAE



Duncan Mighty – Ijeoma

Posted by: || Categories: Naija Music

Advert link

Artist Name: Duncan Mighty

Track Title: Ijeoma

Featured artist: Bomba Crack
Album: 51lex Presents Dance for Me
Released: 2011
Genre: Reggae

Duncan Wene Mighty Okechukwu, simply known as Duncan Mighty, is a Nigerian musician, singer, and music producer from Obio-Akpor, Rivers State. Ijeoma is a hit track from Duncan Mighty, Check out Ijeoma by Duncan Mighty  from Slyhits.com.

 

 

 

Download Mp3 Here

 

Lyrics of Ijeoma by Duncan Mighty

 

Oh no oh no oh no oh no
I no think say you don come realize oh no
Say na you wey God ask to be my wife
Is a boy that come from a dongle dongle
It can never ever romple romple
Start that love be the sample sample
Never worry ei go comple comple
Any time I see a nimple nimple
Like a nigaram apple apple
Make a rasta man a humble humble
Me I must take you to the temple temple
Fine girl you too simple simple
Every boy wanna mingle mingle
They might think say I single single
Oh no oh ohh I know I know chaiii
Ijeoma oh no I dey feel you die baby girl
Ijeoma oh ijeoma oh l dey make you know olubobo ohh
Ijeoma oh ni bo lo wa mo ti bo
Ijeoma oh na where wey you dey am back ohh
Shebi na because of this your loving
Way come make motor find this money
I travel go iyibo land e go play wayo
Now I realize I must buy you motor
As usual nocha gano girlfriend sign
One day na you wey I like
Coz any time I need you by my side you go always dey
Tell all your family and your friend
Say time don reach for me to pay your bride price
Nobi today I realize say na you go be my wife
Oh no oh no oh no
Ijeoma oh I dey feel you die eh baby girl
Ijeoma oh oh no I dey make you know oh olubobo ohh
Ijeoma oh ijeoma oh ni bo lo wa mo ti bo
Ijeoma oh na where wey you dey am back ohh
It a boy me a come from a dongle dongle
It can never ever romple romple
Start that love me at the sample sample
Never worry e go comple comple
Maybe for the first place
Duncan mighty searching for your love
Like a sweety number eight
It must scatter the brain oh no oh no oh no oh no
Maybe for the first place
Duncan mighty searching for your love
Like a sweeter number eight
It must scatter the brain it must scatter the brain oh no oh oh
So baby baby show me now
Show me something wey go blow my mind oh no
Nobi something wey go make me cry oh no
I no think say you don come realise oh no
Say na you wey God ask to be my wife
Oh badibe
Ijeoma oh oh no oh no I dey feel you die eh baby girl
I dey miss you die
Ijeoma oh I dey make you know olubobo oh
Ijeoma oh ijeoma oh ni bo lo wa mo ti bo
Ijeoma oh na where wey you dey am back ohh
Ijeoma oh obadibe I dey feel you die eh baby girl
Ijeoma oh I dey make you know oh olubobo oh
Ijeoma oh I dey miss you die ni bo lo wa mo ti bo
Ijeoma oh na where wey you dey am back ohh
Ijeoma oh l miss you die I dey feel you die eh baby girl
Ijeoma oh I dey make you know oh olubobo oh
Ijeoma oh ni bo lo wa mo ti bo
Ijeoma oh na where wey you dey am back ohh eh
Now way I carry my Dollar
Now wey I carry my Pounds and my Dutch
Say na you wey I know oh no oh oh ai ai eh ay
Duncan mighty eh ai so
Than GI be dey pandimics
Yetus na the music ohh
The suprime odeyii ehh


0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »