SlyHits.com

HOME | GOSPEL | AMERICAN | NIGERIAN | NEWS | HIGHLIFE | REGGAE



Olamide – Gapa

Posted by: || Categories: Naija Music

Advert link

Artist Name: Olamide

Track Title: Gapa

Country Name: Nigeria

Category: 9jaHits

Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian hip hop recording artist. Gapa a is a hit track, Check out Gapa by Olamide Badoo from Slyhits.com.

 

 

Download Mp3 Here

 

Lyrics of Gapa by Olamide

 

As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa

Oya I rest like the police
Baby anyway you whine na royal boy
Eh you gat them feeling like they know me
You gat me feeling you gat me feeling
Like sey I too get mouth
As you dey see me dey gapa gapa
Na you dey make me dey gapa gapa
As you dey see me dey see me dey
See me dey gapa na because of you girl

Some boys dem don dey think on
How I go carry the low sugary kan
If I no fit carry am kin kan
See as I dey hit my chest like king kong
When I for kan kan ni caro
I swear I dey feel your kind of parol
Erima you fit ask your guy your saro
You fit say I no feel you gat na shalo
Nba ko jo rara ko jo
You no get two head but oyato jor
You make other girls dey put hand for jaw
You too bad beigu oyionjo
You dey fly but you no get wings
You dey shine pass those wey dey
Wear ten blinks
I guess there’s a misery behind this things
For person to get girl like you
No be beans

Oya I rest like the police
See the way you whine her royal bodies
You gat them feeling like a novice
And you gat me feeling gat me feeling
Like say I too get mouth
I say you see me dey gapa gapa
Na you dey make me dey gapa gapa
As I say you see me dey see me dey gapa
Na because of you girl

Even if you carry po
You are number one
Make you just dey carry go
Cos iwo loba won
You are hard you are hard
Like fire you burn
Your beauty is enough glue
To them one one
They say roof is beauty but this muah
You are too sweet I no know
How you do am
Wo bi mo sen gbon lete mo feel e
Tim ba lie mi o paro ara mi mo kill yen
You no be fake you be gidi gangan
Wa show me le if you gidi gangan
I no go take you play if you be toy gun
I love you bi aja se love egungun bogo
No be your fault na fine you fine
I done go check the register
And I sign the sign
When other girls dey frown
Na smile you smile
Them dey show like tv
Like star you shine

Oya I rest like the police
See the way you whine her royal bodies
You gat them feeling like a novice
And you gat me feeling gat me feeling
Like say I too get mouth
I say you see me dey gapa gapa
Na you dey make me dey gapa gapa
As I say you see me dey see me dey gapa
Na because of you girl

See after the rain people need the sun
Is like after the pain we all need some joy
See girl after my day I need a someone
Who really cares to bound me with the
Other support it might be the top of the roof
And be watching the moon
Imabi ina the room we go just dey smush
Imabi straight to the club
While I rock with you
We make close to great nation
Now what you do
Am ain’t other guys no am not like them
Men trying woo you cos
Dey are just like them
If na tonji omi am a grown omi
I get plenty sarewa wey I fit control in
But no be now wey I don get you
You dey sweet my belle cos ogeju
If you be rice and you no get stew
With immediate effect ma ko eje ju

Oya I rest like the police
See the way you whine her royal bodies
You gat them feeling like a novice
And you gat me feeling gat me feeling
Like say I too get mouth
I say you see me dey gapa gapa
Na you dey make me dey gapa gapa
As I say you see me dey see me dey gapa
Na because of you girl

Ilefo to bad
Ilefo to bad
Ilefo to bad
Ilefo to bad
Ilefo to bad
Ilefo to bad
Eh eh eh
As you dey see me dey gapa
As you dey see me dey gapa
As you dey see me dey gapa


0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »