
Artist Name: Oritse Femi
Track Title: Double Wahala
Released: 2015
Album: MSN (Money Stops Nonsense)
Country Name: Nigeria
Category: 9jaHits
Oritsefemi Majemite Ekele popularly known by his first name Oritse Femi, is a Nigerian singer-songwriter and performer. Double Wahala is a hit track from Oritse Femi, Check out Double Wahala by OritseFemi from Slyhits.com.
Lyrics of Wahala by OritseFemi
Ori o mi
Eleda mi….(Eleda mi ye o)Aaah ah!
This song is dedicated to fela anikulapo kuti
Musical tarliban…. Number one
Obodo ro bo do!
Opolo eye, e no be open eye
And if you’re new in the game, make you go pay your tithe
Shebi enu t’aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba
Ah! Eshin to siwaju
Se b’oun na lafi n joba…
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i’m making my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko kan aye…
E ma lo f’oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
Ahba!… and the owner of dem body
Double wahala for deadi body
(Abeg no stop am, obodo i dey enjoy gan)
And the owner of dem body
Ha! Ha! Ha!Ote you dey dey there dey hate me
When i dey hustle for my money…(no be so o)
From moscow to malaysia…(you don see woman time now, you no look una life oritse)
From malaysia to miami
Ko kan aye…
E ye ma f’oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh…(no be lie sha)
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
Many many things happen for ojuelegba….(skamma durode)
And if you do anyhow
Se lo ma sha e legba…(wo, mawo mawo mawo weyin o)
Abi you find yourself inside surulere….(Ah no go, no go shitta…no go there)
B’awon omo aye ba ka e mu tari
O ma sare lele….(wa sare kabakaba)
Ah from ikeja to bariga
From bariga to Gbagada
From Gbagada to mowe
Mo se n jaye mi ko kan ye
Iye o oh oh, oh oh oh oh….oooh!
Ori o mi
Eleda mi…(Eleda mi ye o)Double wahala for deadi body….(double wahala for dem body)
And the owner of dem body….(Double wahala for deadi body)
Double wahala for deadi body….(Iye o oh!, na wahala you dey fight oh)
And the owner of dem body…
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i dey gbadun my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko de kan aye
E ma lo koba mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
Opolo high, e no be to go high
And if you are new in the aim
Make you go pay your tight
Ha! Ha!….shebi enu t’aja ma fi n bomo re sere, lo fi ma sha le ba…(All eyes opened)
Eshin to siwaju, se b’oun na lafi n joba…
When i’m making my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko kan aye…
E ma lo f’oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
You May Also Like
Originally posted on October 7, 2021 @ 9:41 am
Leave a Reply