SlyHits.com

HOME | GOSPEL | AMERICAN | NIGERIAN | NEWS | HIGHLIFE | REGGAE



Rayce – Love

Posted by: || Categories: Naija Music

Advert link

Artists: Rayce

Title: Love

Album: African Juice

Released: 2017

Category: 9jahits

Country: Nigerian

Nigerian musician Rayce is one of the leading lights of a style called Afrobeats, a sound that combines elements of hip-hop, EDM, R&B, and African rhythms. Use this link below to Download this track from Rayce which is title Love and also use this link below to Stream and Download Love  by Rayce.

 

 

Download Mp3 Here

 

Lyrics of Love  by Rayce

It’s Jebon
Yeah
It’s Jebon baby
Yeah
OBO baddest
Yon yor yor
Yon yor yor yor yor yor yor yor yor
They call me Rayce baby yon yor yor yor yor yor
Yon yor yor yor yor yor woos
Yon yor yor yor yor yor danku coming
Hey baby na dat time
Whats your name na dat time
And how e dey go na dat time
How do you do how do you do
Na wetin dey girl na dat time
Anything for me na dat time
Shay e sure for me ni na dat time
Abi na blood for me ni abi na blood for me ni ye
Omoge duro na
Who carve you duro na
I wanna know you better duro na
Who born you duro na
Omoge whats your koko whats your koko
So can I get your number whats your koko
So I can bell you later whats your koko
It’s all on me It’s all on me
You give me brain touch
You dey searching with my brain
You dey play for my head
You be really mermaid and how you dey do yanga
But I dey love it anyway yanga o yanga
Original na bad day hehe
I keep it pretty all day
I keep you cool everyday na Sunday
And if you wan play pick the holiday
I put the ring baby girl e no go tey
You got the booty for Rayce
You got a body and booty for days
And my head dey puti you fourways
Like I dey run 80 for broadway
Hey baby hello baby na dat time
Whats your name na dat time
And how e dey go na dat time
How do you do
Na wetin dey girl na dat time wettin dey there
Anything for me na dat time
Shay e sure for me ni na dat time
Abi na blood for me ni abi na blood for me ni
Ye omoge duro na duro na
Who carve you duro na
I wanna know you better duro na
Who born you duro na
Omoge whats your koko whats your koko
So can I get your number whats your koko I say e
So I can bell you later whats your koko
It’s all on me It’s all on me OBO Baddest bombo
My money long like e canal canal
Your mind dirty like e canal canal
Oh baby wetin be the matter matter
She want to take me to her Mama ye e
Charisma wetin dey wetin dey
Caress you today to today today to today
I go pay today pay today
I say me I no go take you play o o o o
Ladies and gentlemen
Let me introduce you to my many friends
When we pop up with the girls them they envy them
As it be non stop if they fuck up we go bury them
Omo no be long talk I just want you in my residense
Letter to the girls from Warri dem dey try
I got girls in Ghana wey just like to dey high
When I’m in Ivory coast i dey make them dey cry
And when I’m back in Lagos all my people dey smile
Hello baby dada ta na
Whats your name dada ta na
How e dey go dada ta na
How do you do how do you do
I say na wetin dey girl dada ta na
Anything for me dada ta na
Shay you sure for me ni dada ta na
Abi na blood for me ni abi ni
Omoge duro na duro na
Who carve you duro na
I wanna know you better duro na
Who born you duro na
And I say what’s your koko what’s your koko
Can I get your number what’s your koko
So I can bell you later what’s your koko
It’s all on me It’s all on me duro na
Awon wa sise awa wa gbowo yeah
Emi wa jaye
Awa wa muti yeah E Piano on the mix
Baby wa shaye
Ijoba na danku yor yor yor
Ijoba na danku yon yor yor yor yor yor
Ijoba na danku yon yor yor yor yor yor
Toba fe d’olowo e
MSN movement take one baby


0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »