
Artist Name: Timaya
Track Title: Bother Me
Released: 2014
Album: Epiphany
Country Name: Nigeria
Category: 9jaHits
Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. Bother Me is a hit track from Timaya, Check out Bother Me by Timaya from Slyhits.com.
Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo chinekeme bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam right leggo
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam right leggo
My first album back then when I start was true story
Chulo bam bam
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Oh Lord Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face yeah
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face
Chulo bam bam
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Oh Lord Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face yeah
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo leggo
Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo leggo
Chulo bambam
You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can’t stop the boy eh
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can’t stop the boy eh
Dey can’t stop the boy eh
You know oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right
You know oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam
You May Also Like
Timaya Feat. Dem Mama Soljas - Jekamalo
Timaya Feat Deetth, Phyno - Gbagam
Timaya - God I beg
Timaya - Plantain Boy
Timaya feat. Dem Mama Soljas - Celebration
Timaya Feat. Olamide - Overflow
Timaya - True Story
Timaya - I Have It
Timaya - Hold Me Now
Timaya - Another Man Chop
Timaya Ft Raskimono - Dem No Like Me
Timaya - Go Down Low
Timaya - Charger
Timaya feat. Dem Mama Soljas - Replay
Timaya Feat. Terry G - Lai Lai
Timaya - Be My Honey
Timaya feat. Dem Mama Soljas - Razz
Timaya - Iyawo Mi
Timaya - Honey Na Money
Timaya Feat. Dem Mama Soljas - Happy Happy
Originally posted on October 2, 2021 @ 8:39 am
Leave a Reply