
Artist Name: Timaya
Track Title: Malonogede
Released: 2011
Album: Celebration (LLNP)
Country Name: Nigeria
Category: 9jaHits
Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. Malonogede is a hit track from Timaya, Check Malonogede out by Timaya from Slyhits.com.
Lyrics of Malonogede out by Timaya
YungD
Terry G are you ready
Terry G are you ready
Won fe pami won fe pami
But Oluwa wa Oluwa wa
Won fe pa ino hun won fe pa ino
Ino wa
You can’t bring me down now
No matter how you try o
You can’t make me frown o
I can never go down o
But Oluwa wa Oluwa wa
Won fe pa ino hun won fe pa ino
Ino wa
You can’t bring me down now
No matter how you try o
You can’t make me frown o
I can never go down o
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh oh weh
Oh weh oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh oh weh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege
Oh weh oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
Oh weh oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
See every time I keep struggling
They want make I die o
They wan control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want make I die o
They wan control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make I die o
Everyday I dey go up up
My brother I no go stop o
They want make I die o
Everyday I dey go up up
My brother I no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And I get authority
Over principality
To conquer my enemies
And I get authority
Over principality
Oh Lord come down
And manifest your power
Oh Lord come down
And manifest your power
And manifest your power
Oh Lord come down
And manifest your power
I say malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Irinogedede irinogedede irinogedede
Oh weh
Oh weh
Irinogedede irinogedede irinogedede
Oh weh
Ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino
Oh weh
Inogede eh
See the girls dem dey dance gedede eh
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
Oh weh
Inogede eh
See the girls dem dey dance gedede eh
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh
See hmm
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh
See hmm
Won fe pami na
Ino wa
Won fe semi lese o
Eruku wa Ice
Omo yen yaka sibe eh
Won fe semi lese eh
The way she dey whine am go low eh eh
They make man lose up him mind eh
Ino wa
Won fe semi lese o
Eruku wa Ice
Omo yen yaka sibe eh
Won fe semi lese eh
The way she dey whine am go low eh eh
They make man lose up him mind eh
One thing that happens in life
Is when you progress and people dey vex e Ice
Because the paper e dey rest
And they see you dey want to dey vex
Is when you progress and people dey vex e Ice
Because the paper e dey rest
And they see you dey want to dey vex
Oya baby gandilolo gandilolo lo lo lo eh
Baby whine am whine am oya whine your apako
Uhm go down go down go low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma finger
Dey make me dey wanna na go slow
Baby oh no
I like it the way that you clip on ma thing
E dey make me dey high go apako
Baby whine am whine am oya whine your apako
Uhm go down go down go low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma finger
Dey make me dey wanna na go slow
Baby oh no
I like it the way that you clip on ma thing
E dey make me dey high go apako
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege
Oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
Oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege
Oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
See
Oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
See
You May Also Like
Timaya - Honey Na Money
Timaya - Wayo People
Timaya - I Like The Way
Timaya - Ogologomma Remix
Timaya Feat. Sir Shina Peters - Happy
Timaya - Chinekemeh
Timaya - Another Man Chop
Timaya Feat. Dem Mama Soljas - Happy Happy
Timaya - True Story
Timaya Feat. Dem Mama Soljas - Jekamalo
Timaya Feat Deetth, Phyno - Gbagam
Timaya Ft Dem Mama Soljas- Wa Bamijo
Timaya Feat. Wrecoba - Different Style
Timaya - Club On Fire
Timaya - Hey
Timaya - Illuminati
Timaya Feat. Olamide - Overflow
Timaya - God I beg
Timaya - Sexy Ladies
Timaya - It's Allowed
Originally posted on October 1, 2021 @ 7:27 am
Leave a Reply