SlyHits.com

HOME | GOSPEL | AMERICAN | NIGERIAN | NEWS | HIGHLIFE | REGGAE



Timaya – God I beg

Posted by: || Categories: Naija Music

Advert link

Artist Name: Timaya

Track Title: God I beg

Released: 2008

Album: Gift & Grace

Country Name: Nigeria

Category: 9jaHits

Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. God I beg is a hit track from Timaya, Check out God I beg by Timaya from Slyhits.com.

 

 

Download Mp3 Here

 

Lyrics of God I beg by Timaya

 

Justerys
But that life wey you get everybody say ah
For the money wey you get
My brother man no be your power eh
I say Is not your part eh ah
ls not your power is not your fight eh
Chineke ne
The fear of poverty
Is the beginning of hard work
If you no work you no go chop
Anytime I waka before na so I dey talk
See I nearly join Yahoo Yahoo.com eh
People start to look me like a boncom
So I decide to sell plantain
Everytime I waka before na so I dey shame
Thank God God don bless me eh
I dey pon the game
Thank God for this mercies eh chai
Say Timaya na my name
Sometimes I dey wonder for myself
If I no get money I get oh
Who go give me money to chop
My brother man how I go dey oh
My mama my papa my brothers and sisters
Who go dey their pillow oh
God I beg oh God I beg oh
God I beg oh God I beg oh
God never never never let me to lack oh
God I beg oh
Eh baba God l beg you l beg you
l beg I dey beg you eh eh
God I beg you I beg you
l beg I dey beg you eh chai
Chineke ne
The fear of the Almighty
Is the beginning of wisdom
I remember when I bin start
Many people look at me say Timaya dey mad
The road to success is very narrow
So many people say I don kolo
Hey dem call me an olofofo
Say right now Timaya don come blow
Thank God for his mercies eh
I dey pon the game
Thank God for your blessings eh chai
Say Timaya na my name
Sometimes I dey wonder for myself
If I no get money again oh
Who go give me money to chop
My brother man how I go do
If my music no sell again
My brother na wetin I go say
God l beg oh l beg oh
l beg oh l beg oh
Never never let me to lack oh
God I beg oh oh
Baba God l beg you l beg you
l beg I dey beg you eh eh
Nanawe l beg you I beg you
l beg I dey beg you eh
Everybody just say ah eh
It’s another true story eh
E happen for my family eh
My papa was very wealthy
My brother man in that case it was heavy eh chai
Right now we so broke
My brother man I swear no be joke
Some people won begin to dey vex
My brother this e be like James hardly chase
Say thank God for your mercies eh ah
I dey pon the game
Thank God for your mercies eh chai
Say Timaya na my name
Sometimes I dey wonder for myself
If I no get money I get oh
Who go give me money to chop
My brother man wetin I go do
All the money wey I get for this world
My brother e go last for me oh
God l beg oh l beg oh
God l beg oh l beg oh
God never never let me to go low
God I beg oh oh
Everybody say everybody say
I beg you I beg you
l beg I dey beg you eh eh
I beg you I beg you
l beg I dey beg you eh
Everybody just say
Life I’m living today eh
No be my own oh
The business wey I dey do today
My brother na Jehovah just dey see me through
Oh the money the fame the car the house
No be my own oh
God l beg you l beg you
l beg I dey beg you eh eh chai
I beg you I beg you
I dey beg I dey beg you eh
Everybody everybody everybody say
If you like make you get mansion
Eh if you like make you get billion
Eh if you like make you get trillion
If you like make you feel like John Forefront chai
No be you nothing eh
Na Jehovah be everything eh
My brother man I tell you the true story
Eh this one e no dey funny eh
Thank God for blessings oh
I dey pon the game
Thank God for your blessings oh
Everybody sing say
Sometimes I dey wonder l dey pon l dey won l dey pon
Sometimes I dey wonder for myself
Self eh eh self eh eh
Sometimes I dey wonder for myself
God l beg oh l beg oh
l beg oh l beg oh
Never never let me to lack oh
l beg oh oh
Baba God l beg you l beg you
l beg I dey beg you eh eh
Nanawe I beg you I beg you
l beg I dey beg you eh


0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »