
Artist Name: Tiwa Savage Ft Wizkid
Track Title: Bad
Recorded: 2017
Country Name: Nigeria
Album Name: Sugarcane
Category: 9jaHits
Tiwatope Savage is a Nigerian singer, songwriter and actress. Bad is a hit track from Tiwa Savage Ft Wizkid, Check out Bad by Tiwa Savage Ft Wizkid from Slyhits.com.
Lyrics of Bad by Tiwa Savage Ft Wizkid
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It’s how I feel when I’m rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It’s how I feel when I’m rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
You give me love I’ve never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something ’bout this feeling
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something ’bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
You give me love I’ve never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
You May Also Like
Tiwa Savage - Say It
Tiwa Savage - Fwmm (F*ck With My Mind)
Tiwa Savage - Without My Heart
Tiwa Savage ft. Dr Sid - If I Start to Talk
Tiwa Savage - Somebodys Son (feat. Brandy)
Tiwa Savage Feat. Stefflon Don & Dice Ailes - Bombay
Tiwa Savage Ft. Olamide - Standing Ovation
Tiwa Savage - Ban Bang
Tiwa Savage - Get Low
Tiwa Savage - Glory
Timaya - Timaya
Timaya feat. Dem Mama Soljas - Sololi
Tiwa Savage Ft Reekado Banks - Birthday
Tiwa Savage - Love Me (x3)
Tiwa Savage - Why Don’t You Love Me
Tiwa Savage - Intro (Once Upon a Time)
Tiwa Savage Ft. Flavour - Baby Mo
Tiwa Savage Ft 2 Face - Love Me Hard
Tiwa Savage - Wanted
Tiwa Savage - My Darlin
Originally posted on September 26, 2021 @ 9:31 am
Leave a Reply