Tiwa Savage Ft. Olamide – Standing Ovation

Tiwa Savage

Artist Name: Tiwa Savage Ft Olamide

Track Title: Standing Ovation

Recorded: 2015

Country Name: Nigeria

Album Name: R.E.D

Category: 9jaHits

Tiwatope Savage is a Nigerian singer, songwriter and actress. Standing Ovation is a hit track from Tiwa Savage, Check out Standing Ovation by Tiwa Savage from Slyhits.com.

 

 

Download Mp3 Here

 

Lyrics of Standing Ovation by Tiwa Savage

 

Laziness
Eh It a brand new dance my people this na new dimension
You dey dull yourself you better tune into the station
When the boss dey yarn you got to pay all your attention
Tell everybody say your boo Is back from her vacation
If you wan retire make you come collect your pension
Cause I dey come with fire
You know I don’t need to mention
Anything wey them do they no fit make me change formation
As I bring this gyration omo see standing ova
My oh my oh mine please tell me why oh why
They say they want more they can’t get enough
They wanna go crazy like before
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Hold up oga chairman oh Akpako yehn sha malo
When we put it down and low eni duro wo tan rara no
Ye ko si ewu loko longe longe fun rarai ewu
Ema lo mu eran elede ke fi se obe insiewu
Awon omomi nsale eko wan ti n yangosi fun sokoto ah
Wan ki gan sako to Bose jo shoki lon jo azonto
Oya shakiti bobo ah kini bolo keji bolo pan bolo two bolo one bo noni
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Yeah oh yeah
Ata to iyo dun shoko yokoto
Awon omo lepa shandi ati awon roboto
Dem boogie down to the rhythm wan fo rogoto
Tiwa Savage oga madam oya demo lo
Oshey oshey baddo sneh ati bere gan dem they fear
See as people dey feel us sneh
Spending money like we don’t care
Oluwa lo n se money na God dey bless us oh
Are you not entertained simple yes or no
My oh my oh mine please tell me why oh why
They say they want more they can’t get enough
They wanna go crazy like before
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo
Ejeka jijo jijo ejeka wajo wajo

Originally posted on September 27, 2021 @ 12:46 am

My name is Sunday oguche Sylvester ... the founder of slyhits.com and you can also call us on our hotline 09052301689

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*